Jeje from Blue lights by Tonife
Tracklist
| 1. | Jeje | 3:50 |
Lyrics
Dubi do bi dodo para para terere
Parara ra rara ra rere rara
(Vibes)
Many years ago I use to be a bad boy
Life turn around and now
I’m used to being a good boy
E no mean say sometimes
I no fit be a rude boy
Kole talara omo oba koma ku dansaki
I try to dey keep I no wan to dey show am
Jeje je lomo eko n lo
Jeje je lomo eko n lo
Jeje je mi ni mo n se
Jeje je lomo eko n lo
I no Dey find trouble
Jeje je mi ni mo n se
I no like to dey pass my boundary
Jeje je lomo eko n lo
Abeg no look for my trouble
Jeje je ni mo n se
Because Na royal rumble
Jeje je lomo eko n lo
Broda kabiru Kilagbe kilaju
Aunty Ibidun ewa so fun egbon yin
Wetin he no fit finish make e no start
Hmmn I Dey talk my own ohh
Wetin he no fit finish make he no start
Abi cool guy ohh
No mean say craze no Dey for head
On gba lori mi oh But
Jeje je lomo eko n lo
Jeje je mi ni mo n se
Jeje je lomo eko n lo
I be gentle guy to the call
Jeje je mi ni mo n se
I no Dey like to find trouble
Jeje je lomo eko n lo
Abeg no look for my trouble
Jeje je ni mo n se
Jeje je lomo eko n lo
Broda kabiru Kilagbe kilaju
Aunty Ibidun ewa so fun egbon yin
Wetin he no fit finish make e no start
Written by Oluwatosin Jesunifemi Aderiye (Tonife)
Credits
Produced by Trainor Race
License
All rights reserved.Recommendations
Under And Above The Clouds - Yacht Rock Grooves From Germany & Austria 1979-1991by Various Artist
The Blue Hourby Nadine Carina
Backspinby public library commute
Lullabyby TOGETHER FOR PALESTINE, NAI BARGHOUTI, LEIGH-ANNE & NENEH CHERRY
Lightning Might Strikeby Juliana Hatfield
Haltby Foetus
Wife Supportby Wife Support

