🔗 ⚙️

Original Mix from Jambala by Coflo Feat. Adeniji Heavywind

Tracklist
1.Coflo Feat. Adeniji Heavywind - Original Mix11:48
Lyrics

when you get big contract -  everybody go run come.  
when the money reach your pocket - you go get many visitors.  
many of this people i dey talk - you never see them for long long time.
dem go say dem dey your area - dem just say make them greet you.  
the time wey things dey hard for you - you never see dem anywhere.  
and if you no dash dem money - you don become bad person be that; eeehh!  when dey see say money finish ooo -  everybody run away.
my friend na so life be - different different things dey happen.  
dem go dey when you dey; ee - dem no dey when you no dey.  
jambala jombolo jambala jembele, jambala wow!!

Credits
from Jambala, released August 22, 2025
Produced by: Coflo
Vocals by: Adeniji Heavywind
Tenor & Barritone Sax: Chris Hoog
Mixed & Arranged by: Coflo
Executive Producer : Said Adelekan
LicenseAll rights reserved.
Tags
Recommendations