🔗 ⚙️

Rokoto by Bouff

Tracklist
1.Rokoto2:08
Lyrics

Jigga Jigga Jigga Jiggaban

Ouu shawty why you do mi like dat?
You gimme feelin' wey I never never had
I like bad gyals like you no be lie
You mek gangsta turn mad man
Ouu baby why you do mi like dat?
Ouu shawty why you do mi like dat?
Ouu baby why you do mi like dat?
Ouu shawty why you do mi like dat?

Rokoto Shakata Baba Nla
Di one you do mi gyal na Lagbaja
See di way you ride am gyal na Okada
She tell mi mek I smack am Bulala
Rokoto Shogodo Lopkojo
Di way you spin am gyal na Okoso
She tell me, mek I off mi Shokoto
Wetin you dey find no dey Sokoto

Mi money longer dan di man she call her ex
She tell mi seh di grass is greena over here
If I mek you cry guaranteed its in a Benz
Or a muthafucc'n Beamer
Come bring it to Alhaji
Seh mek I spray you all dis money, mek we faaji
Come baby, bring it to Alhaji
I get money in mi poccet, mek we faaji

Rokoto Shakata Baba Nla
Di one you do mi gyal na Lagbaja
See di way you ride am gyal na Okada
She tell mi mek I smack am Bulala
Rokoto Shogodo Lopkojo
Di way you spin am gyal na Okoso
She tell mi, mek I off mi Shokoto
Wetin you dey find no dey Sokoto

Rokoto Shakata Baba Nla
Di one you do mi gyal na Lagbaja
See di way you ride am gyal na Okada
She tell mi mek I smack am Bulala
Rokoto Shogodo Lopkojo
Di way you spin am gyal na Okoso
Come baby, bring it to Alhaji
I get money in mi poccet, mek we faaji

Credits
released October 24, 2025
Written, Co-produced, composed and performed by Bouff
LicenseCC BY-NC-ND 3.0. See the Creative Commons website for details.
Tags
Recommendations