Fadda by Bouff
Tracklist
| 1. | Fadda | 2:38 |
Lyrics
(Jigga Jigga Jigga Jiggaban)
Penkelemesi, I get babe wey dey call mi Messi
Oh lord have mercy, Man affi pray before this shit gets messy
Shey you dey like di lifestyle Oh Karashika
Wassup baby, Im Dat Nigga
Big chain & di poccet’s deepa
She like it fast when I drive
Said it gets her wetta
Im in a porche so there’s need for speed
Di Jiggaban mek her feel at ease
Giving Dicc is mi expertise
She seh mogbe you dey touch ribs
Ah ah ah ah ah, Mek nobody try mi I dey para
Ah ah ah ah ah, Bank account balance is in order
Ah ah ah ah ah, Sabi gyal wey fi tek anaconda
Ah ah ah ah ah, Plenty babe wey dey call mi dia fadda

She wanna fucc in di Rolls, not di Rover
Take a pic with the stars, dont post that
Dis a big plain jane, not a bussdown
She wanna ask what I do for work now
Gyaldem lovin' di motion
See nyash one time, don dey lose focus
Ikebe causin’ commotion
Wallahi you go take if I come over
She get man but dey hit mi line
And on di gram, we be playin’ like tag
She wan know if I get a side
I get 1,2,3,4,5,6 ahh

(Vibes)